Referee don blow whistle to end di game. Ghana win 0-3. 94" Madagascar still no giove up. Dem dey try to score but di ball comot for park - na throw in. 93" Ghana now dey wind down di clock to end ...